Return to Website

Skeezee-reez´s Discussion Forum

Let´s rub our minds together to see how we can be creative symbiotically

Skeezee-reez´s Discussion Forum
Start a New Topic 
Author
Comment
ayes

Notifying all Ays that Pusky, former CM FJ. would be in london from 26th may 2003.



Halla.



forever a strong man

Re: ayes

home boy which way na .na who u b bros cus i just see some thing 4 ukiri site na which school u go cus if u know waytin i dey talk make u ans me bros na me BE C B 4 SPAINISH Z JUZ NAME MEDIKAMO TONY

Re: ayes

This aye thingh should be left for campus student. I dont know what you want to achieve with it at this your old age. You want to drink blood and kill people your whole life?
Big up my guy

Re: ayes

WITH DUE RESPECT I LIKE MAKE MEN GALLANT WHERE EVER WHEN EVER BECAUSE AYS NO DEY KACK, AYS NA MOVEMENT.

SO MAKE THAT MAN NO DEY REASON SAY U DEY SCHOOL SUCK BLOOD OR NOT.ONELOVE

Re: ayes

I hail all my men for Naija and ayonda.Wetin the precious guy dey yarn for him mouth sef.Shey any strong and solid man dey tire for nbm?na those kind ayes go make nbm fall but instead of nbm to fall o,me i go nack egede jam egede.

Re: ayes

ayes are 2 bam.... keep moving.... make everybody clear road 4 former cm fj... e nor easy 2 dey be cm 4 fj....

nor be moi moi....