Let´s rub our minds together to see how we can be creative symbiotically
The pikin way put eye for him granpapa slippers, na leg him go take go Heaven. also the pikin way put eye 4 him papa property,na heaven him go 4 inherit d property.
fly when no dey Hear word, dey follow dead body enter grave.
Them no say make Penis nor plan for TOTO Oh, but make him ready finish waiten Him start, by standing all through the journey.
Take am easy: Na wen you wan **** finish naim you dey **** for body!
If a bird learns to fly without perching, an hunter should learning to shoot without aiming
Na wetin Person get na im e dey take make yanga. Na dis make Pig brokos dey 4 back. Namanama wey no get tail na God dey drive fly from im body. if ur person dey 4 top of orange tree, you no go eat back of orange fly wey no behave well must ready to follow dead body enter grave
grass way dem cut go surely grow back only if you pull am out from hin root.
Rat way follow lizard enter water, if lizard body dry? him own body go dry?